Han han
Make I tell una one secret
The secret wey me I dey use for all this women now
Na the magic word be this
No long thing, No long thing
Just tell them tongolo
You understand
Any woman wey you like
VERSE 1
Me, I be D'banj
My Jamo friends dem dey call me ski banj
I don't get degree for womanolgy
I just study the woman physiognomy ah!
Wey dey make them follow me
For the clubs, dem dey take off their thongs for me ah!
Even the guys they ask for me
Make I tell them the secret of my melody ah, listen
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
HOOK:: Don Jazzy
D Banj, tell them de koko
I say make you yarn them the koko
D Banj, tell them de koko
Make you yarn them the koko now
[When you see woman you like, you go just use the magic word]
[You go say]
CHORUS (x2)
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wo le tongolo
Omoge wabi make me tongolo
VERSE 2
[Listen listen]
As I dey waka for the road
I see one baby o
Her name na no be small
Why because she fine, no be small
When her front, no be small
When her backside, no be small
I yarn am the truth and I yarn am the fact
And I yarn am, no be small
She no wan gree my own o
Until I yarn am de koko, no be small
Shee, you want know de koko ah
Shee, you want know de koko
Shee, make I tell you de koko ah
Make I tell you de koko
HOOK:: Don Jazzy
D Banj, tell them de koko
I say make you yarn them the koko
D Banj, tell them de koko
Make you yarn them the koko now
[When you see woman you like, you go just use the magic word]
[You go say]
CHORUS (x2)
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wo le tongolo
Omoge wabi make me tongolo
VERSE 3
Listen, listen
Mo wa talented
Yes mo wa gitfted
Sheri kini mi, oma gbe e lifted
Sheri hips eh, ma file shifted
Igo oju e, mafile tinted
Boyfriend eh, gan owa evicted
Se ko mo pe, Dbanj is addicted
Te ba so pe no, mawa persistent
Moni iyawo n'le, don't get me twisted
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
HOOK:: Don Jazzy
D Banj, tell them de koko
I say make you yarn them the koko
D Banj, tell them de koko
Make you yarn them the koko now
[When you see woman you like, you go just use the magic word]
[You go say]
CHORUS (x2)
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wo le tongolo
Omoge wabi make me tongolo
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wale tongolo
Omoge wa je a tongolo
Repeat Chorus 4x
INTRO Han han Make I tell una one secret The secret wey me I dey use for all this women now Na the magic word be this No long thing, No long thing Just tell them tongolo You understand Any woman wey you like VERSE 1 Me, I be D'banj My Jamo friends dem dey call me ski banj I don't get degree for womanolgy I just study the woman physiognomy ah! Wey dey make them follow me For the clubs, dem dey take off their thongs for me ah! Even the guys they ask for me Make I tell them the secret of my melody ah, listen Make I tell them de koko o ah Make I tell them de koko Make I tell them de koko o ah Make I tell them de koko HOOK:: Don Jazzy D Banj, tell them de koko I say make you yarn them the koko D Banj, tell them de koko Make you yarn them the koko now [When you see woman you like, you go just use the magic word] [You go say] CHORUS (x2) Tongolo, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongolo, she wo le tongolo Omoge wabi make me tongolo VERSE 2 [Listen listen] As I dey waka for the road I see one baby o Her name na no be small Why because she fine, no be small When her front, no be small When her backside, no be small I yarn am the truth and I yarn am the fact And I yarn am, no be small She no wan gree my own o Until I yarn am de koko, no be small Shee, you want know de koko ah Shee, you want know de koko Shee, make I tell you de koko ah Make I tell you de koko HOOK:: Don Jazzy D Banj, tell them de koko I say make you yarn them the koko D Banj, tell them de koko Make you yarn them the koko now [When you see woman you like, you go just use the magic word] [You go say] CHORUS (x2) Tongolo, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongolo, she wo le tongolo Omoge wabi make me tongolo VERSE 3 Listen, listen Mo wa talented Yes mo wa gitfted Sheri kini mi, oma gbe e lifted Sheri hips eh, ma file shifted Igo oju e, mafile tinted Boyfriend eh, gan owa evicted Se ko mo pe, Dbanj is addicted Te ba so pe no, mawa persistent Moni iyawo n'le, don't get me twisted Make I tell them de koko o ah Make I tell them de koko Make I tell them de koko o ah Make I tell them de koko HOOK:: Don Jazzy D Banj, tell them de koko I say make you yarn them the koko D Banj, tell them de koko Make you yarn them the koko now [When you see woman you like, you go just use the magic word] [You go say] CHORUS (x2) Tongolo, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongolo, she wo le tongolo Omoge wabi make me tongolo Tongolo, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongolo, she wale tongolo Omoge wa je a tongolo Repeat Chorus 4x Explain Request ×
Lyrics taken from
/lyrics/d/dbanj/tongolo.html