Gongo Aso lyrics by 9ice - original song full text. Official Gongo Aso lyrics, 2025 version | LyricsMode.com
Request & respond explanations
  • Don't understand the meaning of the song?
  • Highlight lyrics and request an explanation.
  • Click on highlighted lyrics to explain.
9ice – Gongo Aso lyrics
Intro
Yeahhhh
I'm back at y'all (2x)

Chorus
Gongo aso, kutupu ahu, anywhere I dey now
Gongo aso, kutupu ahu, any show I go now
Ajisebi Oyo Laari, Oyo o'sebi Baba eni kankan
I be double now, aiye nlo, e' o ri nkan

Verse 1
Gongo aso, you know am on fire no be beans talk
Gongo aso, you know eni foju ana woku ebora abalaso
This time no dulling
Everywhere wey I dey na party
Hennessy nlo, Moet nlo, Baccardi nlo [nloooo]
We no go stop, till the break of dawn, bebe nlo [nloooo]
Forget say you owe money
Call your pady dem make una join body
Chikitos dey there dem wan follow judi
Party jolly, jolly party
Fidi gbodi, make you shack scordi
Make your eye dirty
From now till eternity

Repeat chorus

Verse 2
You be government worker you collect salary
Ka mari, kin ma gbomi gbin
Kin ma jaiye ori mi before I play lotto
No be me
You know am ghetto solder
Khaki no be leather
Every friday for sandra's bar
Laroda ojo that kain weather
Life is too short you know
Nobody knows tomorrow
Dance away your sorrow
Do like no tommorrow
Money speaking, speaking
Any idea waiting, waiting
Tin ba je demi
Aiye a gbo
Oorun a mo
Gongo aso [you know]

Repeat chorus

Verse 3
Gongo aso, otiso, ewo ile ewo enu oko
Gongo aso, otiso, see people on the floor
Gongo aso, otiso, my personality no matter at all
Gongo aso, otiso, all I want is catch some fun
Gongo aso, tin ba nsile
Gongo aso, if I buy bentley
Gongo aso, kilode
Gongo aso, eje kin jaiye mi
Eje kin saye mi
Eje kin jaiye mi,
Saiye mi, saiye mi

Repeat chorus (x2)

Outro
E juru, e juru, e juru, e juru
E juru, e juru, Maami
E juru
9ice, you no understand
Bebe nlo (echo out)
×

Intro Yeahhhh I'm back at y'all (2x) Chorus Gongo aso, kutupu ahu, anywhere I dey now Gongo aso, kutupu ahu, any show I go now Ajisebi Oyo Laari, Oyo o'sebi Baba eni kankan I be double now, aiye nlo, e' o ri nkan Verse 1 Gongo aso, you know am on fire no be beans talk Gongo aso, you know eni foju ana woku ebora abalaso This time no dulling Everywhere wey I dey na party Hennessy nlo, Moet nlo, Baccardi nlo [nloooo] We no go stop, till the break of dawn, bebe nlo [nloooo] Forget say you owe money Call your pady dem make una join body Chikitos dey there dem wan follow judi Party jolly, jolly party Fidi gbodi, make you shack scordi Make your eye dirty From now till eternity Repeat chorus Verse 2 You be government worker you collect salary Ka mari, kin ma gbomi gbin Kin ma jaiye ori mi before I play lotto No be me You know am ghetto solder Khaki no be leather Every friday for sandra's bar Laroda ojo that kain weather Life is too short you know Nobody knows tomorrow Dance away your sorrow Do like no tommorrow Money speaking, speaking Any idea waiting, waiting Tin ba je demi Aiye a gbo Oorun a mo Gongo aso [you know] Repeat chorus Verse 3 Gongo aso, otiso, ewo ile ewo enu oko Gongo aso, otiso, see people on the floor Gongo aso, otiso, my personality no matter at all Gongo aso, otiso, all I want is catch some fun Gongo aso, tin ba nsile Gongo aso, if I buy bentley Gongo aso, kilode Gongo aso, eje kin jaiye mi Eje kin saye mi Eje kin jaiye mi, Saiye mi, saiye mi Repeat chorus (x2) Outro E juru, e juru, e juru, e juru E juru, e juru, Maami E juru 9ice, you no understand Bebe nlo (echo out) Explain Request ×



Lyrics taken from /lyrics/0-9/9ice/gongo_aso.html

  • Email
  • Correct
Songwriters: Alexander Abolore Adegbola Akande
Gongo Aso lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.
0
Submitted by joncapri8175

Gongo Aso meanings

Write about your feelings and thoughts about Gongo Aso

Know what this song is about? Does it mean anything special hidden between the lines to you? Share your meaning with community, make it interesting and valuable. Make sure you've read our simple tips.
U
Min 50 words
Not bad
Good
Awesome!

Post meanings

U
Min 50 words
Not bad
Good
Awesome!

official video

9ice - Gongo Aso
0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z